PC Lapez – Dem Must Talk

Dem Must Talk by PC Lapez Mp3 Download

Get ready for this drop from PC Lapez titled Dem Must Talk. Peter Chigozie Igwe popularly known as PC Lapez is a Nigerian highlife music producer and solo artist known for his gospel-infused and culturally rich songs. A beautiful piece that belongs in every collection.

Quickly use the link below to stream and download Dem Must Talk by PC Lapez.

Lyrics of Dem Must Talk by PC Lapez

Oh baby, rock my body
My sweetie touch my body
Oh my baby rock my body
No matter how you live your life
Dem must talk
Oh baby rock my body
My baby pamuakaanru
Oh my baby no look the at all
No matter how you live your life
Dem must talk
Whether you no get e
Dem must talk
Abi you too get ee
Dem must talk
Radio without wire
Dem must talk
Television without athenna
Dem must talk
Leave dem make dem talk
I swear to God, na dem go tire
Dem must talk
Baby rock my body
Touch my body wella
Do my body wella o
My body na your body
Baby dance, dance to my boko
Baby dance to my skusu
Baby dance to my gbedu
Whether you dance dey go talk
Whether you no dance them go talk
Whether you sabi dance e
Dem must go talk
Abi you no sabi
Dem must talk
Whether na jump, you dey jump
Dem must talk
Abi na shaku, you dey shaku
Dem must talk
Leave them make them talk
I swear to God na dem go tire
Dem must talk
oh baby shibemmuya na aru
Rock MA,Rock MA ya ya
Oh my brother, spend your money
Spend MA,spend MA ya ya
If you no get to spend, akobagi onu uwa
No matter how you live your life
Dem must talk
Dem must talk (2ice)
Ayama ga bu ugwu
Chim ma Ayama ga bu ugwu
Ayama ga bu ugwu(2wice)
Whether you no get e
Dem must talk
Abi you too get e
Dem must talk
Radio without wire
Dem must talk
Television without anthenna
Dem must talk
Leave them,make them talk o
I swear to God, na dem go tire o
Dem must talk e
fagekurii,no send dem at all baby shake my ukwu e
Dem must talk, fagesirii no send dem at all, brother go chop ya money
 

Download Mp3 Here

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*